Acts 28:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di pipol ansa, “Dem nor send us any leta about yu from Judea and no one for awa brodas don kom from der kon sey yu dey do bad tins.