Acts 3:22 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Even Moses sef tok before sey, Jehovah wey bi una God go send one profet to una, just as E send mi and e go bi una family memba. Una must obey evritin wey e sey make una do.