Colossians 4:9 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Onesimus, di broda wey dey with us, wey wi love well-well, wey bi one of una, I dey send am follow Tikikus. Dem go tell una evritin wey dey happen for here.