Daniel 8:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
As I still dey tink, one man goat kon dey kom from west side. E dey run fast-fast like sey en leg nor dey tosh groun. E get one horn between en two eyes.