Deuteronomy 18:1 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Make una remember sey Levi pesin wey bi priest, plus di whole Levi tribe nor get any propaty or land among di oda tribes for Israel. Instead di priest and Levi pipol go chop from di special gift wey di oda tribes go give God, bikos na dat bi dia share.