Deuteronomy 2:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“(Emim pipol dey stay der before; pipol wey get betta pawa many well-well for der and dem tall like Anak pipol.