Deuteronomy 24:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen una dey gada grape for una vineyard, make una nor go back again go gada wetin remain; bikos doz ones na for doz wey bi strenjas; wey nor get papa and mama and doz wey dia husband don die.