Deuteronomy 28:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Na God by ensef go send curse, problem, wahala, konfushon and E go dey fight una for evritin wey una dey do, until una skata and die finish, bikos of di wiked tins wey una dey do and bikos una don turn from am.