Deuteronomy 31:13 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den dia shidren wey know di law, go still hear, learn and fear di Oga una God as long as una dey di land wey una dey cross Jordan River go stay.”