Deuteronomy 31:30 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den Moses sing di words for di song from biginnin go rish di end, so dat evribody wey dey Israel, go hear am.