Deuteronomy 6:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den wen di Oga una God take una enter di land wey E promise una grand-grand papa, Abraham, Isaak and Jakob sey E go give una; di land wey get big and fine-fine towns wey una nor build at-all