Ecclesiastes 10:9 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Anybody wey dey work for where dem dey kut stones, di stones fit fall press am. If yu dey kut wood, di axe fit still wound yu too.