Ecclesiastes 4:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem fit attack and win one pesin wey stand alone, but two pipol go stand fight kon win. Na three pesin even betta pass, bikos e dey hard to kut three rope wey dem tie togeda.