Esther 7:9 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den one of di king savant wey dem dey koll Harbona kon sey, “Na true, Haman even dig one pit for en house where e won hang Mordekai put and na dis Mordekai save my king life. Di pit deep rish seventy-five fit!” Di king kon sey, “Make una go hang Haman put for di pit wey e dig!”