Esther 9:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dis na Haman wey Hammedata born, wey bi Jew pipol enemy, ten sons. But even as Jew pipol dey do all dis tins, dem nor ever tif or karry any propaty.