Esther 9:3 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
All di oga for di arias, di shiefs, di govnors and doz wey dey work for di king kon dey assist Jew pipol, bikos dem dey fear Mordekai.