Exodus 10:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di lokust dem go plenty well-well kon kover evriwhere and nobody go si ordinary groun. Dem go chop all di tins wey remain from wetin di ice-blok rain distroy and dem go chop all di trees for field.