Exodus 2:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di man ask en dotas, “Na where dis man dey and wetin make una leave am for der? Make una go koll am kom, so dat e go follow us chop today.”