Exodus 21:35 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“If one man melu wound en neighbour melu and e die, den di two pipol go sell di melu wey dey alive kon share di money and dem go still share di melu wey die too.