Exodus 29:42 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Dis one go bi burnt ofrin for God and dem go dey do am evritime for di Tabanako door-mot where dem for dey do meetin thru-out una generashon; bikos na dat place I go for meet and tok to yu.