Ezekiel 16:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Bikos of di wey yu fine rish, evribody know yu for evriwhere, bikos na mi make yu fine well-well. Dis na wetin God wey get pawa dey tok.