Ezekiel 20:1 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Seven years afta dem karry Israel pipol go Babilon as prisonas, for di tent dey for di fift mont, some leaders for Israel kom my house kon sidan for my front dey ask mi sey wetin God wont.