Ezekiel 21:24 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, dis na wetin mi God wey get pawa dey tok. “I don si una sins and evribody don know how una bad rish. Una sins dey show for evritin wey una dey do. Naw, God go kondemn and give una to una enemies.