Ezekiel 26:7 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God wey get pawa sey, “Make una listin, I go bring King Nebukadnezzar kom from Babilon, e strong pass evry oda king and e go attack Tyre. E go kom from nort with many sojas and shariot.