Ezekiel 27:11 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Sojas from Arvad join dey guide una wall and na men from Gamad dey guide una towa. Dem dey sun dia shield for una wall and na dem make una fine so.