Ezekiel 27:25 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Na big ship dem take dey karry una goods. “Una bi like ship for sea wey dem pak heavy load put.