Ezekiel 28:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Man pikin, kry for wetin won happen to Tyre king. Tell am wetin mi God wey get pawa dey tok: “Yu bi betta ezample to pipol before. Yes! Yu bin fine well-well and get sense.