Ezekiel 29:6 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dat time, all di pipol for Egypt go know sey na mi bi God. Aldo Israel pipol bilive sey Egypt pipol go kom help and fight for dem, but di trut bi sey, Egypt pipol na soft plant wey dey grow for wota.