Ezekiel 29:8 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Naw, mi God wey get pawa dey tell una sey, I go allow pipol kom attack una with swod and dem go kill una with una animals.