Ezekiel 38:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Doz wey dey stay dis town wey nor skata before, yu go skata and karry dia propaty go. Dis pipol na prisonas for oda kountries before, but naw, dem don get plenty animals and propaty, so dem feel sey na dem get di whole world.