Ezekiel 40:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
E get one gate wey dem dey pass go di kourt for inside. E measure from di first gate go rish di sekond and na one hundred and seventy-five fit for di east and di nort.