Ezekiel 40:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di three guard-room wey dey di passage side; di wall wey divide dem plus di big room, all of dem na di same size with doz wey dey for di east gate. Di gate lengt na eighty seven and half fit and e wide pass forty-three fit.