Ezekiel 40:28 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di man take mi pass di sout gate kon enter inside di kourt. E measure di gate and na di same size with di ones wey dey outside di kourt.