Ezekiel 40:33 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
En guard-room, en big room and di wall for inside, na di same measurement like di oda gates. Windows still dey der and for di big room too. Di lengt pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.