Ezekiel 40:38 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
For di kourtyard for outside, e get one small room wey dem build join di gate for inside for di nort side. Yu fit from der go di big room wey face di kourt and na der dem for dey wosh di animals wey dem won burn as sakrifice.