Ezekiel 40:41 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, na eight tabol dey where dem for dey kill di animals wey dem won sakrifice: four dey inside and four dey outside di room for di kourtyard.