Ezekiel 40:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
I si wall wey dey round di temple for outside. Di man take en stik wey e take dey measure, wey long rish ten fit kon measure di wall. Di wall high and tick rish ten fit.