bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Bible
/
Compare Ezekiel 40:7
Ezekiel 40:7 — Compare Translations
1 translations compared side by side
Nigerian Pidgin Bible
For en front, e get one road wey pesin fit pass and three guard-room dey der. Each room na like skware wey bi ten and half fit and di wall wey separate dem tick pass eight fit. Afta di guard-room, anoda road dey wey long pass ten fit and yu go pass der go di big room wey face di temple.