Ezekiel 42:11 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
For di rooms front, e get one passage wey bi like di one wey dey di nort side. E get di same measurement; di same design and na di same road, dem dey pass enter.