Ezekiel 43:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God kon sey, “Man pikin, tell Israel pipol about di temple, so dat dem go undastand di plan. Make shame katch dem, bikos of di sin wey dem dey kommit.