Ezekiel 43:13 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Na di altar measurement bi dis, just as dem measure di temple: Di korna go high rish like two fit kon almost wide rish two fit, while di rim for outside, go long rish nine inches. Na so di altar go high rish.