Ezekiel 43:18 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God wey get pawa kon tell mi, “Man pikin, make yu listin to wetin I dey tell yu. Wen dem build di altar, yu go sakrifice animal put. Di animal wey dem sakrifice, yu go pour en blood put take dedikate am.