Ezekiel 45:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di oda half for di aria go bi Levi pipol own. Di pipol wey dey do di work for di temple and town, go get where dem go stay for der too.