Ezekiel 46:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God wey get pawa sey, “If di prince wey dey rule give any of en land to en son as gift, dat land go bi di pikin own forever.