Ezekiel 46:2 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di prince wey dey rule go pass outside di kourt enter di big room kon stand near di door-mot wen e won burn di sakrifice and offa di fellowship ofrin. For di gate der, e go woship God kon go out back. Dem must nor lock di gate till evening.