Ezekiel 5:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, I go send honga and wiked animals kom meet una and dem go kill una shidren. Na trobol and deat go dey una land and I go raiz my swod against una. Mi, wey bi God, don tok.”