Genesis 18:31 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Abraham kon sey, “Since I fit tok to Yu my Oga God, wot of if dem bi only twenty for der?” God ansa, “I nor go distroy di town bikos of dem.”