Genesis 24:33 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen dem serve food for dem, e kon sey, “I nor go chop until I don tok wetin I won tok.” Laban ask am, “Wetin yu won tok.”