Genesis 24:37 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
My oga make mi swear wen e sey, ‘For here wey I dey stay, yu nor go marry any Kanaan woman give my pikin Isaak,