Genesis 24:44 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den di girl go ansa, ‘Make yu drink and I go fetch give yor kamels too.’ Den na dat girl go bi di one wey di Oga God don choose for my oga pikin.